00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机 

免费获取更多无损音乐下载链接
文本歌词
Is Allowed - Rudeboy
Run things Rudeboy
Rude
They dunno
Ibile
Girl I no fit wait oh
Gimme fire make e blaze oh
Make e blaze oh
I go change the game oh
I no fit shout 'cos we no be mate oh
We no be mate oh
Back it up give it up
Do me something
We go Mash it up Rude
Back it up give it up
Do me something
We go mash it up
Mo ni ke keep on rocking
Is allowed is allowed
E sa ma jijo daddy
Is allowed is allowed
Mo ni ke keep on rocking
Is allowed is allowed
E sa ma jijo daddy
Is allowed is allowed
Go down down down down down down down
Down down down down down down
As I dey craze you dey display
I no fit doubt you
Now I know the things you do when I'm not around you
I go buy you something eh eh
Do you something eh eh ehh
I no fit shout oh eh
We no be mate oh
Back it up give it up
Do me something
We go Mash it up Rude
Back it up give it up
Do me something
We go Mash it up
Mo ni ke keep on rocking
Is allowed is allowed
E sa ma jijo daddy
Is allowed is allowed
Mo ni ke keep on rocking
Is allowed is allowed
E sa ma jijo daddy
Is allowed is allowed
Go down down down down down down down
Down down down down down down down
Uhh
Ibile
Level wa n'le bi iyepe yepe
Paralyse e so d'efo tete tete
Denge wo'nu club pelu kembe kembe
Wakati kan pere mi o ni pe n'be pe n'be
This your fala fala and your folo folo
Put you in trouble with my big kokoro
K'a ma keep on rocking k'o ma jo bi okoto
Shaku Shaku t'o jo ejo won ni ko to yeh
Before before won ni na one no be two
But lowo yi won ni na 2 no be 1
Your bobby is two and my kini is one
Je k'a lepo my dear k'a so'ra wa di one
K'a ma skibobo k'a jo ma ropopo
K'a ba pari k'a ma rin lo lototo
RudeBoy soft 'Aga soft
Felele ni'seyen se oya soft
Girl I no fit wait oh Ibile
Gimme fire make e blaze
Make e blaze
I go change the game
I no fit shout 'cos we no be mate oh
We no be mate oh
As I dey craze you dey display
I no fit doubt you
Now I know the things you do when I'm not around you
I go buy you something eh eh
Do you something eh eh
I no fit shout oh eh
We no be mate oh ehh
Back it up give it up
Do me something
We go Mash it up Rude
Back it up give it up
Do me something
We go Mash it up
Mo ni k'e keep on rocking
Is allowed is allowed
E sa ma jijo daddy
Is allowed is allowed
Mo ni k'e keep on rocking
Is allowed is allowed
E sa ma jijo daddy
Is allowed is allowed
Mo ni k'e keep on rocking
Is allowed is allowed
E sa ma jijo daddy
Is allowed is allowed
Mo ni k'e keep on rocking
Is allowed is allowed
E sa ma jijo daddy
Is allowed is allowed
Go down down down
Down down down down down
Ibile
Ah ah
O wa n'le bi iyepe
Ruuuuuuuh
Normal level
Rude boy
Skukodukos haha
Eh ha ha
Lord sky on the beat
Je'on mo
Rude they dunno