00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机 

免费获取更多无损音乐下载链接
文本歌词
Phyno、P-Square - Financial Woman
Composed by:P Square/Phyno
My fiancee fiancee fiancee
You no be Beyounce
Finance eh
Na so
Tell her say you no get money it's a can I
That day you be ugly monkey
Seriously brother e no funny no funny
Nobody go call you honey
Biakenenu Okwu ego ego
Imakwana odi egwu oh oh
Eh ijikwa ego ribe ego nunu
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh yeah
Iworiwo oh oh
Yeah
Na financial woman be that relax oh eee
Yeah
Oge nna agba boy na nke oga Cele Cele
Emeetrem asa afa ya bu Ebere Ebere
Ngwa na ofu mbosi oga afum na telke
Osim nje zuo ike nneediri ekpere
Maka udi ndi ona alike bu ndi ji okpoho
And nna ahustle enwelom ogboho
Osi nam di local na bu onye ime obodo
Na mu erulo level ya Abum Olodo Olodo
Aju kitra samu ona is nothing
Imana enyerem ego onyem nothing
Amam na nsolu this girl Oga agbam shorting
Abialum for lace oresim cotton
Even after all my spending ya akpachie
Anwagom ikem Ebere ya gazie
Irichagonumu turapumu okwaya
Solu ndi ji ego wee jide obimu wee gbawa
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh eh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh eh
Cut your coat according to size
No enter river open your eye eye
Make you no be like Hypnotize
My brother hustle hustle am tight tight
If you see this lady lady
She be natural accountant eh
Financial accountant yeah
Emotional accountant
If you tell her sey you no get money
That day you be ugly monkey
Seriously brother e no funny no funny
No body go call you honey
If she com know sey you don get money
That day you be sweetest honey
Everything na jolly jolly
Ribe egonunu
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh ehh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh ehh
Yeah
Uwanuwa dicha one kind
Gbawambo enwelo onye ga aghasa God's plan
Ichta aku everything go follow one time
By then ighota na agaracha must come back
Hapu okwu
Owu oku mere ka mmara ife
Owu ite na egbubu nwoke ka mmanya ike
Mana kita muputa nsi everybody taba ife
I'm living good now nkem oga adizi iche
Yeah
Kita wey I get better girl
Ebele ana esendzirim mail
Sim odi kamu echefugokwa then
Ichefucha nika then
Hey kita she wan okolopi
Ona akpo di boy now ka anyi se okolobi
I don hustle tight
Now wey I don make the money
Ebere ana achozim ka Yemi si acho Johnny
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh ehh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh ehhh
Aomelo Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh ehhh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh ehhh
Iworiwo ribe egonu
Yeah
Iworiwo taba egonu
Na so oh