00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机 

免费获取更多无损音乐下载链接
文本歌词
Only Me - 2Face Idibia
If to say nah just me
I'll be living like I don't care
Live my life until nobody dare
If nah just me I'll be doing anyhow
Because nobody go dey a to challenge me
Nobody supernatural live versus spirit of the carnvial
The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing I sing for all y'all
Don't let anybody push you to the wall
Nah community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don't want to be talking like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass ball
I know say eno be everybody e sabi play ball
But arise o compatriot if nigeria call
Some make you just dey do your thing
Make I do my thing live and let living
Instead of to be feeling like a king
On top of nothing
Stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
I said I said I said who get ear make them hear
No go tell anybody say you see me for here
If nah only me you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me there will be no one for me to dare
Nobody to follow me scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything
We no want to share with with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in a while say free me ma
But now I got funke enenu and chindima
Cos I am the only superman in the area
Some make you just dey do your thing
Make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing
Stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing hi
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Just me
Nobody go hear my story
Nobody complaining
Until nah just me
That's why we need love and unity
So I sing say say
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money
Malo ro kpe omo kpe nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa wey go make this money