00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
文本歌词
Jehovah (feat. Phyno) - Humblesmith/Phyno
Composed by:Phyno/Humblesmith
N-tyze
Ehegem
Shantamaya o
I want to tell you story Okwu
My testimony Mama
This life e no easy brother
But I give God the glory
I bin dey hawk for street o
No money to pay school fees o
Them no wan give me chance o to showcase my talent o
So I enter Lagos Lagos
I sleep for under bridge o
Na so I enter one chance but all na experience o
Now my story don change
I'm now the most talked about o
If no be God o I for don give up o
Asi na obugi Jesus
Gini kam ge eme na eluwa nka
Gini kam ge eme
If not because of Jehovah
Gini kam ge eme o na eluwa nka
Gini kam ge eme
Ekwensu ihe na eme gi o
Ihe na eme gi Ma gi na ndi otu gi
O ihe na eme gi
Onye iro ihe na eme gi lele
Ihe na eme gi Ma gi na ndi otu gi
Ihe na eme gi
Yaah
All the days of my life
Nwannem sorom kele Jehovah
'Cos I have seen the light Oku
Anything wey them plan o
I must to jump and pass o
Olisa dey my side chai Otua
I no know anybody but you make me somebody
If to say you no dey my side for life dem
For don suffer me Seh
See as you lift me high
O see nwa guy e koba o
Udem na edezi o ele
Okwa Chukwu na eme o eh
Asi na obugi Jesus
Gini kam ge eme na eluwa
Nka gini kam ge eme
If not because of Jehovah
Gini kam ge eme na eluwa
Nka gini kam ge eme
Ekwensu ihe na eme gi o
Ihe na eme gi Ma gi na ndi
Otu gi ihe na eme gi
Onye iro ihe na eme gi lele
Ihe na eme gi Ma gi na ndi
Otu gi ihe na eme gi
Brother do not give up o Okwu
No give failure chance
Sister you have to work oh
'Cos hunger is dangerous oh
Shey person go pay house rent
Person go marry wife o
Person go born pikin o
Person dey face Challenge o
Sometimes na bad market Market
Sometimes na good market
But you no go kill yourself
'Cos all na experience o
One day your story go change oh
You go celebrate o
Go to church o and thank the Lord o
Asi na obugi Jesus
Gini kam ge eme na eluwa nka gini kam ge eme
If not because of Jehovah
Gini kam ge eme o na eluwa nka gini kam ge eme
Ekwensu ihe na eme gi o
Ihe na eme gi Ma gi na ndi
Otu gi ihe na eme gi
Onye iro ihe na eme gi lele
Ihe na eme gi Ma gi na ndi
Otu gi ihe na eme gi
Mixing zeeno foster