00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机 

免费获取更多无损音乐下载链接
文本歌词
Malonogede - Timaya
Rapatapatapatapata young D
Terry G are you ready iyehi le hey
Won fe pami
Won fe pami but oluwa wa oluwa wa ooo yeh
Won fe pa'no
Won fe pa'no hunn Ina wa
You can't bring me down down
No matter how you try o
You can't make frown o
I can never go down o
Malonogedede Malonogedede Malonogedede oweh
Malonogedede Malonogedede Malonogedede oweh
Malonogedede gedede gedege gedege gedege oweh
Kilogedede kilogedede kilogedede oweh chai
See every time I keep struggling
They want make I die o
They won control my life o
Meanwhile no be dem give me life o
They want me to frown o
They want make I die o
Everyday I dey go up up my brother
I no go stop o
God give me power
To conquer my enemies
And I geti authority over principality
Oh Lord come down and manifest your power
Oh Lord come down and manifest your power I say
Malonogedede Malonogedede Malonogedede oweh
Irinogedede irinogedede irinogedede oweh
Ino ino ino ino ino ino
Ino ino ino ino ino ino oweh
Inogede yeah see the girls dem dey dance gedede hey
For your house you they hear gedede eh
See some of them they dance gedede eh
And my music just gedede eh
My mama dey dance gedede eh
See the children dey dance gedede eh
See the boiz and girls dance gedede eh
See hmmm
Won fe pami na ino wa hmmm praaa
Won fe shemi'leshe ooo eruku wa Iceeee
Omo yen yaka sibe eh
O fe shemi'leshe eh
The way she dey whine am go low eh
They make man loose up him mind eh
One thing that happens in life is when
You progress and people dey vex e iceee
Because the paper e dey rest and they see
You dey want to dey vex e
Oya baby gandilolo gandilolo lo lo lo
Baby whine am whine am oya whine your apako
Go go down go down go low low
Baby go down go low
I like it the way that you clip on ma
Finger dey make me dey wanna na go slow baby
Oh no
I like it the way that you clip on ma
Thing e dey make me dey high go apako
Malonogedede Malonogedede Malonogedede oweh
Malonogedede Malonogedede Malonogedede oweh
Malonogedede gedede gedege gedege gedege oweh
Kilogedede kilogedede kilogedede oweh chai
Malonogedede Malonogedede Malonogedede oweh
Malonogedede Malonogedede Malonogedede oweh
Malonogedede gedede gedege gedege gedege oweh
Kilogedede kilogedede
Kilogedede oweh by
See