00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接

文本歌词


Fada Fada - Phyno/Olamide
Written by:Azubuike Chibuzo Nelson
Chineke nna emegokwa nwa ogbenye ezege
Everyday by day I just dey celebrate oh eh
Everything I do e just dey penetrate oh
I just want to say o thank you Jehovah oh
See I'm living large I get Angels o for my gate oh
Never forget where I come from na from ghetto eh
Ohnonononononononono ah
I just want to say o thank you Jehovah oh eh
Buru ekene riwo otuto Fada Fada eeeh
Fada Fada eeeh
A di kwam Loyal o Fada Fada eeeh
Fada Fada eeeh
I'maputa iru ogu nwanne belu ebelu
Anyi kolu gi ife anyi fulu nwanne you must kwere
See I come from East enter street brother you know
Se se
Ezi'm ife I turn to beast nwanne you already know
I'ma na onye ahu nyelu'm ndu nga efe ya efe
Eze ebeghebi
Onye ahu nyelu'm ego nga eto ya oh
Eze ebeghebi
I'ma na ndi akpo kpalu'm boot nga ese ha ese
Ndi okpoloo
Asa ahu kpalu'm boot nga ako ha o
Asa okpoloo
I came also and conquer
Olofuta'm Mr wonder
Some wish ka mu ba nye under
At all
I fire them with thunder
El ee
Nwa na akuzi kwanu nujuu
Oh no no noo no
Ma na ochie uh
I cover myself ooh
Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye Ezege
Everyday by day I just dey celebrate oh eh
Everything I do e just dey penetrate oh
I just want to say o thank you Jehovah oh
See I'm living large I get Angels o for my gate oh
Never forget where I come from na from ghetto eh
Oh no no no no no no no no no no ah
I just want to say o thank you Jehovah oh eh
Buru ekene riwo otuto Fada Fada eeeh
Fada Fada eeeh
A di kwam Loyal o Fada Fada eeeh
Fada Fada eeeh
I buy moto I dey travel go obodo oyinbo
Na Private Jet remain for me Baba you know
Okwudili biko bia na eba take e photo
E no easy to dey chill with Governor Ambode
Na Father figure the Governor e be to me oh
Since I lost my dad na him e don adopt me oh
I say gone are the days wey owu dey hugi me
Right about now all the Chiks dey sit down with me
I thank Jehova Agu n'eche mba akanchawa oh
Akanchawa
Na Pounds and dollars me
And my guys dey take shower oh
Akanchawa
Oya walele where you dey oh
Walele eeh
Ebine okpako where u dey oh
Walele eeh
Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye Ezege
Everyday by day I just dey celebrate oh eh
Everything I do e just dey penetrate oh
I just want to say o thank you Jehovah oh
See I'm living large I get Angels o for my gate oh
Never forget where I come from na from ghetto eh
Oh no no no no no no no no no no ah
I just want to say o thank you Jehovah oh eh
Buru ekene riwo otuto Fada Fada eeeh
Fada Fada eeeh
A di kwam Loyal o Fada Fada eeeh
Fada Fada eeeh
Fada Fada eeeh
Fada Fada eeeh
Fada Fada eeeh
Fada Fada eeeh

推荐音乐

热门歌手

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理和回复!领酷音乐网

领酷音乐网-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 版权投诉 请联系我们 123456#qq.com