00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接

文本歌词


Bamilo - May D/WizKid
Lyrics by:May D
Composed by:May D
Arranged by:May D
Philkeyz
Yeba yeah uhn uhn
Mr May D Yeba
Yay Starboy Sureboy
Yeee o yeee o
Ohohhh yeha
Wo l'owo ti tan awon oloshi
E no finish e no finish e no finish
Won ni ati ko'gba wolo awon oloshi
E no finish e no finish e no finish
Won ni mo tan buh am chilling with your baby
Oti bamilo se while you looking
Bamilo bamilo ooo
The way you dey shigidibambam
Baby shake your bum bum
May D and Wizzy baba nla
The way the pretty girls dey take
Their pant down
Girl make you carry you pant down
Make you tell them how the thing dey go
If you see my money
Omo I go touch your body
Omo you go change your mind
Omo you go change your mind oh
If you see my money
Omo you go give me body
Omo you go change your mind oh
You go change your mind
Now you gat to know
Bamilo se bamilo bamilo bamilo oh
See am begging you begging you please
Bamilo se baby bamilo bamilo woh oh oh yeah
Yeah yeah
I wanna take you to my room and to my longo
I wanna personally show you how to pongo
I love your youth I love you smile
I love your perfume
I wanna show you the things of life
Tori won se b'oti pari won tun
Wa se b'oti tan pata se
Sare wa ko ma r'ose baby oh oin
Love the way you tungbagba
Love the way you look in my eyes Yeba
Girl I would never womanize yeah
Baby just come and take my hand my hand baby
Iwo gangan l'omo ton so nigboro nigboro
Ko si shoro si shoro
Calm down sister ah
Iwo gangan l'omo ton so nigboro nigboro
Ko si shoro si shoro
Bamilo se bamilo bamilo bamilo oh
See am begging you begging you please
Bamilo se baby bamilo bamilo bamilo
Woh oh oh yeah
Wo l'owo ti tan awon oloshi
E no finish e no finish e no finish
Won ni ati ko'gba wolo awon oloshi
E no finish e no finish e no finish
Won ni mo tan buh am chilling with your baby
Oti bamilo se while you looking
Bamilo bamilo ooo
The way you dey shigidibambam
Baby shake your bum bum
May D and Wizzy baba nla
The way the pretty girls dey take their pant down
Girl make you carry you pant down
Make you tell them how the thing dey go
If you see my money
Omo I go touch your body
Omo you go change your mind
Omo you go change your mind oh
If you see my money
Omo you go give me body
Omo you go change your mind oh
You go change your mind
Now you gat to know
Bamilo se bamilo bamilo bamilo oh
See am begging you begging you please
Bamilo se baby bamilo bamilo woh oh oh yeah
Yeah yeah yeah yeah
No to makes

推荐音乐

热门歌手

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理和回复!领酷音乐网

领酷音乐网-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 版权投诉 请联系我们 123456#qq.com