00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
文本歌词
Modori mi mu
Kogbe mi debire
Ese mi kosin mi debire
Ire ni mofe ire ni mo yan
Me I no wan beg
I just wanna flex oh nana
I Dey pray
Make e better one day
Make e better
Make e better one day
Make I Dey okay oh nana e
I Dey pray
Make e better one day
Make e better
Make e better one day
Make I Dey okay oh nana e
As I Dey do my thing my way
Kayemi dun bi ti sugar eee
Bimo se nkepe oluwa e
Make the the blessing Dey come my way
Cuz omo to sise gbudo gbadun
Me I no know about you
If they tell you sey they gat you
Iro lo npa they Dey catch cruise
Cuz oju mi tiri many meh (meh)
Many many things wey be sey
If I start to talk se lema bami ke
I Dey pray for grace kire ma bami gbe
Ah ori mi o
So ri pe ko seni torimi o
Sey you see sey na only me o
Ori mi jor no leave me o
Ggba uh
I Dey pray
Make e better one day
Make e better
Make e better one day
Make I Dey okay oh nana e
I Dey pray
Make e better one day
Make e better
Make e better one day
Make I Dey okay oh nana e
And, if I tell you the things wey mama don do
She tell me be say kinmama kanju
She beg Dey say kin sha ma roju
She says hustle beats talent
when talent doesn't hustle
Na why me I buckle my shoes
Why me I buckle my shoes
Make I popin bottles
Cos I gat my hands on deck de deck
Jekin jekin lolape
Ori iya rolake
No go sún like pepeye
No go sún now
No go sún now
No go sún like yokosuna
Oluwa mo gbe ogo fun now
One day Na Na I go pull crowd
Make e grace fall on me make I carry my papa mi I Dey pray make e better one day
Make E better make e better one star
Sebi you be my padi
Give me Better update
Cuz oju mi tiri many meh (meh)
Many many things wey be sey
If I start to talk se lema bami ke
I Dey pray for grace kire ma bami gbe
Sweetcandy