00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
文本歌词
Lya - Asa
We just dey die for nothing
Too much disease for this land
Every day we go dey pray
God help us save us
Too much money pass my eyes
All we dey do na smell am
Man must work and yet survive
Yet illusions plenty
K'omode ma seru lojo o
Iya ni Iya ni oo
K'emi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni iya ni oo
Ai mo ye eyan t'o rise se
Iya ni iya ti o da oo
Iya ni iya ti o da oo
Brothers dey kill eachother age
Sef dey fry our people
Corpse e just dey flow like water
In and out this fruitful nation
Brothers sisters make we wake up
And see the way this world dey turn round
Waging war no be wetin we want
'Cuz peace na wetin we need
Brothers sisters make we wake up
And see the way this world dey turn round
Waging war no be wetin we want
'Cuz peace na wetin we need
K'omode ma seru lojo o
Iya ni Iya ni oo
K'emi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni iya ni oo
Ai mo ye eyan t'o o ri ise se
Iya ni oo
Ladies and gentlemen
I'll like to invite a wonderful
Hmm brother
On stage
I'll let him speak for himself
Are you there
Yeah yeah yeah
Mr
Come make them see you now
Make them see you now
I dey here
I dey here o Asa i dey here o
I say I dey here o
Asa i dey here o
I say i dey here
I dey here
I dey here o my sister
I dey here
I dey here o idey here o
Everybody say
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Brother
Wetin i dey talk for now
Na serious business ypu know
Serious business dey for town
Serious business he pass my power
I say he pass my power
Pass my power
When I tell them make dem hear
To ba fe se bo se fe si mi
Orun a wo
To ba fe se bo se fe si mi
Orun a wo
Ko le ya ko ya
Ko le ya ko ya
Ko le dogun ko dogun
Ko le dogun ko dogun
Oojo pe ewe ikoko oh
Ojo pe ewe ikoko
Oojo pe ewe ikoko oh
Ojo pe ewe ikoko
Oh
Ko le ya ko ya
To ba tete ya ko ya
Ko le ya ko ya
To ba tete ya ko ya
Ojo pe we ikoko
People people people
Hurry
You hear what I'm saying to you now
Ojo pe we ikoko
Ani ojo pe we ikoko