00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接

文本歌词


Oluchi - Solidstar/Flavour
No be say she give me the jazz
No be say she take my name to babalawo house
Aiiii
Me sef I dey wonder why
Why e be say na your name I dey sing everyday for my song
Girl na uuuu
U dey make my bele cool ioyolololo
Oluchi oli baybie ololo
U dey make my head sweel olololo
So
Girl u believe me when I say
Na u dey for my brain e yoo
Ah no dey fit sleep everyday
Girl I no dey concentrate eeyyaaa
Aaaa yaaaa
Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
Aaaa yaaaa
Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
Girl I'm here to stay
I no go thief ur heart and runaway
I'll never go astray
I'll stay with u from now till the day that I feel hyraa
Girl u be the one wey I go carry carry
Go show my mama u I go marry marry
Ochigi na me obim sari sari
Ololololo eeyyaa
Girl u believe me when I say
Na u dey for my brain e yoo
Ah no dey fit sleep everyday
Girl I no dey concentrate eeyyaa
Aaaa yaaaa
Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
Aaaa yaaaa
Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
Anytime I think about ur beauty Oluchi
Ema na ife ne mem oooo
Anytime I think about ur waist Oluchi
Ema na ife ne mem dikwa egu nu
Sometimes I ask myself how I fall in love with u
Solidstar a wonla nmee
Eya
Girl u believe me when I say
Na u dey for my brain e yoo
Ah no dey fit sleep everyday
Girl I no dey concentrate eeyyaaa
Aaaa yaaaa
Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
Aaaa yaaaa
Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
Me be de kiri nor kiri nor
Kuwe
Se ye se ye
Kuwe eyaaa
Me be de kiri nor kiri nor
Kuwe
Kiri nor kiri nor
Kuwe
Se ye se ye
Kuwe
Se ye se ye
Kuwe
Me be de kiri nor kiri nor
Kuwe
Kiri nor kiri nor
Kuwe
Se ye se ye
Omo te me omo te me
Me be de kiri nor kiri nor
Kuwe
Kiri nor kiri nor
Kuwe
Se ye se ye
Se ye se ye
Me be de
Me be de
Me be de
Me be de
Me be de
Kuwe
Kuwe
Kuwe
Kuwe
Kuwe
Kuwe

推荐音乐

热门歌手

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理和回复!领酷音乐网

领酷音乐网-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 版权投诉 请联系我们 123456#qq.com