00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
文本歌词
Love Nwantiti (Tik Tok Version) - Bella DJ
Composed by:Chukwuka Ekweani
Produced by:Bella DJ
Dancer
My baby my valentine
Girl na you dey make my temperature dey rise
If you leave me I go die I swear
You are like the oxygen I need to survive
I'll be honest
Your loving dey totori me
I am so obsessed
I want to chop your nkwobi
Ule your body dey gbakam isi
Ule open am make I see ule
Nyem love nwantiti
Wey fit make a bad man sing o
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ahh
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ahh
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ahh
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ahh
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah
Pounds and dollars I go spend for your head
Talk all they want I don't care what they said
'Cuz your matter na hin I come dey carry for my head
Every night na you I wan dey carry to my bed
Ololo no tell me no no no
You can be my partner never riding solo-lo
And we can do am lowkey no need to pariwo
I'm feeling what you're doing oya baby carry go carry go
Ule your body dey gbakam isi
Ule open am make I see ule
Na you wey dey catch my fancy
No dey do me hanky panky
Oh no no no no
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ahh
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ahh
Girl I want to go but you got me coming
Why should I be coming early in the morning
Oya shake it make you spend my money
Call me Mr Bean I go make you horny
Aii gimme gimme baby make you gimme
I go show you loving I go take you
To my city city
Loneliness Dey make I look pity
You want make I sing Joromi before
You go see me Simi
Fine girl you know your body badder
Same body but come make you shake
It for Ghana
Kia kia dance for me baby pana
Come and kill show ooooo
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ahh
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ahh
Ah ah ah ah ah ah
Dancer