00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
文本歌词
BIGGIE MAN - Dr Dolor/Blaqbonez
Composed by:Dr Dolor/Blaqbonez
Produced by:Vybeo
Naso e be naso e be for my area
One man for himself with a boullivan
One bros come dey talk say him be biggie man
Meanwhile me sef I be biggie man
Biggie man biggie man jam biggie man
Pull up in a benz with my boullivan
If he start dey go gbase na just mouth dem dey make
Once the billing dan dey come dem go picky race
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
I don't have to talk too much
Many doings is a feeling that have come too much
Whu wiiiiii
I don't have to argue
But red bottom for my bae make she touch her toes
Whu wiiiii
Give me designers
Call me your highness
She's so cold her temperature is minus
Back in the day no ***** wanna sign me
Now I'm a typa ***** that will probably sign youuu
And your mama too
Lemme remind you don't need no attitude
I'm big bro dummy ooo please don't trample on me
Please don't try me on some **** is
On bloody on jeez
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
E be price I dey pay
Hello are you dey
Come through to my place make I show you how we play
For here we dey capitalize like capital
Start your own make I back it up you know
No be say me come to raise shoulder
Or rob shoulder with your own shoulder
I get real fans way be old soldier way go shake border
Biggie man biggie man jam biggie man
Pull up in a benz with my boullivan
If he start dey go gbase na just mouth dem dey make
Once the billing dan dey come dem go picky race
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****
Wan jo wan ja for the *****