00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机 

免费获取更多无损音乐下载链接
文本歌词
Baby Boy - Falz
Lyrics by:Folarinde Falana
Composed by:Folarinde Falana/Oluwasesan Salami
Produced by:Oluwasesan Salami
Hahahaha
Ah
Yea old soldier no go die
Hahaha
Baby boy no go tire oh tire oh ah
Face cap pelu sunshade sunshade
We are in the club house on a sunday yeah
Star player loun ball oh
You go know we make money no be small oh small oh
And our babes no go old oh
Bobby no go fall oh
Young blood you can see in our conduct
Awon babes kosi superghetti pelu bum short
Ayyy
Comfo this your body go be soft work
Jeka joma jigi mio raye gbogbo long talk
Young blood short nikka pelu long socks
No be boy swag if you gat it put your 1s up
I heard they say our attitude is pompous
Our paro no dey end e be non stop for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life yeah
Open roof in the Mercedes yeah
So that we can wa've throught the enemies
Bye bye
Sweet 16 with the energy
Yes
Wetin we dey find for cemetery for cemetery
If we never show ko si parry parry
She'mo pe'wa loni faaji faaji faaji
Even when I turn father oh
Ko'sarugbo ghana oh yeah
Young floyd motiri pe omo yen beautiful
Two hands up moti wole pelu three two
Fine girl if you want it then you jump on it
Why you tryna hold me down I no wan commit
You say am selfish cus I no dey sell dreams
Don't you think that that's a little extreme
Player l'omo they boy is on the first team
Even when we be 90 boys wil be flexing for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life
Ma lo pemi ni' uncle Mole ma lo da'un
Malo rope moti dagba moshi wa ni town
Dark skin beauty on my left like am the man
Like am the man
Private jet life oshi wan ni plan
Oshi wan ni plan
Omoge la'nfe we no dey carry mummy
Yes
We be fluxing with the long mama charlie money
When we balling on you we do it marvellously
Shower blessings on strippers in your bachelor seat
I don't holla I come silently
Girls wan dey wakka with the young RMD
You hot chalie shey you'll come la'le
Am just out here scouting or more talents
In the front aspect is my core target
Make the face fine make the body come perfect
I gather fine babes like say I dey run pageant
I never get tired is because
I'm a baby boy for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life
Baby boy
Baby boy for life
I'm a baby boy
I'm a baby boy for life