00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接

文本歌词


Commas - Ayra Starr
Lyrics by:Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi
Composed by:Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi/Nnaemeka Ikechukwu Clinton/Michael Ovie Hunter
Produced by:Ragee/London/AOD
Initiating rage process
Oh
Oh no
Eh yeah eh yeah
Na which kind life were I never see
I carry God so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma comma commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer ajeh
Barbados Havana livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me you kiant fool me
Energy wrong I log off
Log off
Mowa friendly and conscious
And conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
No no no no
Dem telly me make I show love
Show love
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion oh
Things happen inside life
Draw tattoo make I live my life
Dreams come true if na fight
Fight the fight make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Barbados Havana livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me you kiant fool me
Oh
Energy wrong I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
No
Dem telly me make I show love
Sability on gbona
On gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion
Confusion
Na which kind life wey I never see
I carry God so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma comma commas
Eh yeah
Eh yeah yeah yeah
London
Steady increasing the commas
Comma comma commas

推荐音乐

热门歌手

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理和回复!领酷音乐网

领酷音乐网-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 版权投诉 请联系我们 123456#qq.com