00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机 

免费获取更多无损音乐下载链接
文本歌词
You say you want a lover not a fighter
Person wey go make him head to calm down
Baby why you acting like this
Shey because I love u pass Gladys oh
Ofe owerri no be Chinese
No one go love you like this oh
See your baby she be U.G.L.Y or C.U.T.E
So baby pick me
Baby come on pick me na
So baby whats it’s gonna be
Because d time is ticking as e be
Ejo e dakun baby mapa me
I dey beg oh
For your love for your love
For your love oh for your love oh
I dey beg oh
For your love for your love
for your love oh for your love oh
No one go love you like this oh
See your baby she be U.G.L.Y or C.U.T.E
So baby pick me
Baby comman pick me na
You say u want a lover and not a fighter
Person wey go make him head to calm down
If I ever leave you call me bastard
All the all the way to Jupiter
Original love no be copycat
Brown skin like tropical
Shey na the way she dey waka
Abi na d Bobby or na baka
Wetin be the koko for the matter
No one go love you like this oh
See your baby she be U.G.L.Y or C.U.T.E
So baby pick me
Baby come and pick me