00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接

文本歌词


Dem be two
Later become three
They run things together
Live in peace and harmony
Then suddenly
The three bin disagree
One go solo
The other two follow
Oh no no no
The world dey vex right now
Say the three
Them dey do their thing individually
But remember
Some day
Them go leave each other
Cuz truly none of them be brother
And in case you don't know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to wake up
See
I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son
You are on your own
You have the upper hand
You go make am as faze alone
See
Of the three
Only one say
I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say
Na lie them dey lie o
Say
If na only one of the three
Say
I
No go fit to stand alone
Na lie
Say
I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba
It's a small world wey many things dey happen
Dey happen
Dey happen
Dey happen
Dey happen
2x
It's a small world wey many things dey happen
A brother you trust today go fit betray you tomorrow
So
Be careful this life is full of sorrow
Watch the company you keep and the friends you follow
Cuz
Ope nye mama dun e pun madu
Eni tomo elio pa yi wo
Nothing stays the same
And as you lay your bed
Na lie you go lie on top am
And in case you don't know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to wake up
See
I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son
You are on your own
You go make am as faze alone
See
Of the three
Only one say
I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say
Na lie them dey lie o
Say
If na only one of the three
Say
I
No go fit to stand alone
Na lie
Say
I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba
Said I can't make it all alone
Oh no
Na lie them dey lie o
Said
I can't do it all alone
The roman di romba
If you believe
You will achieve it
Na lie them dey lie o
Stand on your feet and say
No no no
No way
And in case you don't know it
This na true story
That a little misunderstanding go reign within us
If we break up not to work out
See
I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son
You are on your own
You have the upper hand
You go make am as faze alone
Oh
Oh
My brothers and sisters
You go make am alone
Believe in yourself
And I show you now
You are not alone
Oh no
I go do am all alone
Hook 2x
See
Of the three
Only one say
I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say
Na lie them dey lie o
Say
If na only one of the three
Say
I
No go fit to stand alone
Na lie
Say
I no go make am on my own
Na lie o
Di roman di romba
Someday
Someday
We shall meet again
We will still love each other
Someday
Someday
We shall meet again o
We will begin as brothers
One day
One day
We shall step on stage again together
Oh lord
Hey lord
Oh oh oh
Hey hey ah hey

推荐音乐

热门歌手

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理和回复!领酷音乐网

领酷音乐网-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 版权投诉 请联系我们 123456#qq.com