00:00/00:00
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接

文本歌词


2face Idibiain - Ihe Neme
Tuale tuale tuale
I love you I love you
Thank you thank you
I love you
Thank you thank you thank you
Merci beaucoup
Obrigado
Gracias
Dan keso
I love you
Thank you
Me I love the stereo
To the people on stereo
Make dem people no forget o
Make dem dance like sey no tomorrow
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be eenie minnie manie mo
Whether from kano or from toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh
Abi no be change wey you want
Change is always constant
Omo change your style and change your pattern
Sing
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And it's something I cannot tell you oh
Cos it's something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure that w4 you got the control
No time for story eh
No time for story
Sugar na jedi o
Make sure you are ready
Make you no miss something eh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready
Make you no miss something eh
I never see anything
Them never know wetin you want
Them never know what wetin wan touch them
Wan hit them
Want follow them
No be small thing
We be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be eenie minnie manie mo
Whether from kano or from toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And it's something I cannot tell you oh
Cos it's something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure that w4 got the control
No time for story oh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready
Make you no miss something
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready
Make you no miss something eh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And it's something I cannot tell you oh
Cos it's something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to do
Make sure that w4 got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi o
Make sure you are ready eh
Make you no miss something
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready
Make you no miss something eh

推荐音乐

热门歌手

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理和回复!领酷音乐网

领酷音乐网-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 版权投诉 请联系我们 123456#qq.com